Kentamine

~ Release by Kulio (see all versions of this release, 1 available)

Annotation

Baby oo
Baby ooo
Your body na him
I won touch oo
Your body na him
I won touch ooo

Baby oo
I'm sorry ooo
Your body na him
I wan touch ooo
My money na him
You won chop ooo

Get many things for my head
Wei no connect ooo
(ha ha ha)
Girl, this your shape
E dey burst my head ooo

Without you
Me no need no falsetto
And I’m ready to drown
For your sake oo

Maybe I’m tempted to chase
I no dey look Uche face
I’m willing to go all the way
For that waist
My shady

Them tell me say
I dey craze
Got my Cheddar all staked
I’m willing to die for that waist
Everyday

My Kentamime
Girl, you’re my Kentamime
I’ll give you everything you need
Cos you boost my adrenaline
Yeeeehhh

Over sabi
Dem say I too sabi
I’ll give you everything you need
Girl, you boost my adrenaline
Ye Ye eh

Baby oo
Baby ooo
Your body na him
I won touch oo
Your body na him
I won touch ooo

Baby oo
I'm sorry ooo
Your body na him
I won touch ooo
My money na him
You won chop ooo

Cos I gat many many things in my life
Dem say me I don meme
Bcos my body him don fele
And now my money
Don enter for me

Cos I gat many many girls in my life
Dem say me I don kpeme
Call shade make she con collect
No ma ye
But I swear
E sure for me eh

Make I tirini tonono
Make I put in my kporon
Make I enter your body
Make I lick your bono

Till your legs begin to shake
Then I put it all in you
And your body been Dey blaze
Then I put in my Kporon.

Make I tirini tonono
Make I put in my kporon
Make I enter your body
Make I lick your bono
Make I licki licki you
Like shitan
I know you taste like juice
I’m sure

My Kentamime
Girl, you’re my Kentamime
I’ll give you everything you need
Cos you boost my adrenaline
Yeeeehhh

Over sabi
Dem say I too sabi
I’ll give you everything you need
Girl, you boost my adrenaline
Ye Ye eh

Baby oo
Baby ooo
Your body na him
I won touch oo
Your body na him
I won touch ooo

Baby oo
I'm sorry ooo
Your body na him
I wan touch ooo
My money na him
You won chop ooo

Annotation last modified on 2026-04-11 13:47 UTC.

Tracklist

1Vinyl
#TitleRatingLength
1Kentamine
phonographic copyright (℗) by:
Azure Voice (Voice of Africa) (from 2026-04-24 to present)
53:08

Credits

Release group

inspired the name of genre:highlife (from 2026-04-24 to present)
tribute to:Azure Voice (Voice of Africa)
named after work:Kentamine (from 2026-04-24 to present)