Kentamine
~ Release by Kulio (see all versions of this release, 1 available)
Annotation
Baby oo
Baby ooo
Your body na him
I won touch oo
Your body na him
I won touch ooo
Baby oo
I'm sorry ooo
Your body na him
I wan touch ooo
My money na him
You won chop ooo
Get many things for my head
Wei no connect ooo
(ha ha ha)
Girl, this your shape
E dey burst my head ooo
Without you
Me no need no falsetto
And I’m ready to drown
For your sake oo
Maybe I’m tempted to chase
I no dey look Uche face
I’m willing to go all the way
For that waist
My shady
Them tell me say
I dey craze
Got my Cheddar all staked
I’m willing to die for that waist
Everyday
My Kentamime
Girl, you’re my Kentamime
I’ll give you everything you need
Cos you boost my adrenaline
Yeeeehhh
Over sabi
Dem say I too sabi
I’ll give you everything you need
Girl, you boost my adrenaline
Ye Ye eh
Baby oo
Baby ooo
Your body na him
I won touch oo
Your body na him
I won touch ooo
Baby oo
I'm sorry ooo
Your body na him
I won touch ooo
My money na him
You won chop ooo
Cos I gat many many things in my life
Dem say me I don meme
Bcos my body him don fele
And now my money
Don enter for me
Cos I gat many many girls in my life
Dem say me I don kpeme
Call shade make she con collect
No ma ye
But I swear
E sure for me eh
Make I tirini tonono
Make I put in my kporon
Make I enter your body
Make I lick your bono
Till your legs begin to shake
Then I put it all in you
And your body been Dey blaze
Then I put in my Kporon.
Make I tirini tonono
Make I put in my kporon
Make I enter your body
Make I lick your bono
Make I licki licki you
Like shitan
I know you taste like juice
I’m sure
My Kentamime
Girl, you’re my Kentamime
I’ll give you everything you need
Cos you boost my adrenaline
Yeeeehhh
Over sabi
Dem say I too sabi
I’ll give you everything you need
Girl, you boost my adrenaline
Ye Ye eh
Baby oo
Baby ooo
Your body na him
I won touch oo
Your body na him
I won touch ooo
Baby oo
I'm sorry ooo
Your body na him
I wan touch ooo
My money na him
You won chop ooo
Tracklist
| 1Vinyl | |||
|---|---|---|---|
| # | Title | Rating | Length |
| 1 | Kentamine
| 3:08 | |
Credits
Release group
| inspired the name of genre: | highlife (from 2026-04-24 to present) |
|---|
| tribute to: | Azure Voice (Voice of Africa) |
|---|
| named after work: | Kentamine (from 2026-04-24 to present) |
|---|
Play on ListenBrainz